Lii Shaky – Back To Sender (Lyrics and Song)
Back To Sender (Lyrics and Song) by Lii Shaky
[Intro]
It’s your boy Lii Shaky
give Dem nack dem
Bum bum bum bum bum bum
wey dey make men spend careless
Bum bum bum bum bum bum
something must kill a man
[Verse 1]
I meet that fine girl at that my big show
she show me something that is so funny
we enter one room
she start to nack me
bum bum wey dey sound papa
on that my big deck
Jehovah na my witness
I no go suffer suffer
[Pre-Chorus]
Omo back to sender
I no surrender
People dem done start to find me
Dem no my matter
Back then when I no get nothing
no body
[Chorus]
Back to sender
Back to sender
Jehovah na my witness
I no go suffer
Back to sender
Back to sender
when I no get nothing
no body
[Verse 2]
Now dem dey call my line
now dem dey come my side
but I remember all the days
when hunger use my name
I dey move with my two feet
I dey pray make it clear
anything wey no send me
go return from here
[Pre-Chorus]
Omo back to sender
I no surrender
People dem done start to find me
Dem no my matter
Back then when I no get nothing
no body
[Chorus]
Back to sender
Back to sender
Jehovah na my witness
I no go suffer
Back to sender
Back to sender
When I no get nothing
no body
[Bridge]
If e no be grace
wetin I for do?
I don carry pain
I don carry truth
Dem talk plenty
but I still dey stand
what no break my body
go turn me to fire
[Chorus]
Back to sender
Back to sender
Jehovah na my witness
I no go suffer
Back to sender
Back to sender
When I no get nothing
Notice: VoxMack shares music strictly for promotional exposure. We do not own or claim rights to any content; all materials remain the property of their respective owners. Copyright holders may contact us for immediate removal requests.
Comments (0)
Drop a comment
No comments yet


